название:

Deadly Combination


автор:

Nneka


жанры: soul, funk
альбомы: No Longer At Ease, Nneka... To and Fro
рейтинг: ★★★★★ / 4.7 / 748 просмотров
So na so I be na condition come make you aje like this

You say your husband na I leave you, you say I go fit betray you

So na so you dey weak as

I see you before I think say you dey kangpe

Nothing fit, fit shake you, nothing fit, go fit break you

But na you rake before,

Na you talk say you no go put man before God

Oh, see yourself as you be,

Na you talk say you no go put man before God



Chorus



As you know God no go give you anything you no go fit deal with

Na so dem talk, the thing en no go fit kill you

Na I go make you strong it go make you strong

The thing wen no go fit kill na I go make you strong

The thing wen no fit kill na I go make you strong

God no go give you anything you no go fit deal with



You talk, say you be big man

Because you fit raise your hand, fit beat your pickin, beat your wife,

You sabi, bible well o

Dey go church everday oh

Notice me or I quench

Look at me how I bounce

But na you be the crook

Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him

419, ole, thief, basket mouth, ojoro

But na you know how I be

Wen wind blow fowl ynash go open very very well oh



Chorus



As you know God no go give you anything you no go fit deal with

Na so dem talk, the thing en no go fit kill you

Na I go make you strong it go make you strong

The thing wen no go fit kill na I go make you strong

The thing wen no fit kill na I go make you strong

God no go give you anything you no go fit deal with



As you walk through the valley of the shadow of death

You will fear no evil because his rod and his stalf are with you

You have come this far to sing your mystery
Послушать/Cкачать эту песню
Mp3 320kbps на стороннем сайте
Это интересно:Nneka Lucia Egbuna родилась 24 декабря 1980 года в городе Warri, что в Нигерии. Будущая певица училась сначала в школе стальной, а после нефтяной корпорации.Петь Nneka начала там же. Первой площадкой, где она могла оттачивать свой вокальный талант, был церковный хор. В 18-летнем возрасте Nneka переезжает в Гамбург, где поступает в университет на факультет антропологии. Несмотря на учёбу и работу, чтобы... продолжение
А как ты думаешь, о чем песня "Deadly Combination" ?
У нас недавно искали:
Начинается с тебя.  THE YOU I KNEW  Мне с тобой повезло  С тобой  Если нам повезёт с тобой  Ты просто находка  Пусть Вам повезёт в любви ♥  Давай навсегда! Ну а вдруг повезёт в этот раз! 
2010-2024 © Rostext.ru Тексты песен