название:

Make Me Strong


автор:

Nneka


жанры: soul, reggae
альбомы: Victim Of Truth, Nneka... To and Fro
рейтинг: ★★★★★ / 5.1 / 1113 просмотров
So na so e be
na condition come make you aje like this
You say your husband, na him leave you
you say e go fit betray
So na so you dey weak
As I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit ,fit shake you,nothing fit ,go fit break you
Na you rake before
Na you talk say you no go put man before God
see yourself as you be
Na you talk say you no go put man before God ohREFRAIN
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,
The thing wey no fit kill you e go make you strong
e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal withYou talk say, you be big man
'cause you fit raise your hand, fit beat your pikin beat e own wife
You sabi ,bible well oh
Dey go church, everyday oh
Notice me or I quench
Look at me, how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him
419,ole thief,basket mouth,ojoro
But you know how e be
When wind blow fowl nyash go open very very well ohREFRAIN
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,
The thing wey no fit kill you e go make you strong
e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal withWesley williams:
Yo man
One question
when was the last time you ever thank the lord almighty for your life?
when was the last time you tell your wife say you love her?
when was the last time you tell your son and daughter say you love them?REFRAIN
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,
The thing wey no fit kill you e go make you strong
e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal withBridge:
And as I walk through the valley of the shadow of death
You will fear no evil for
his rod and his staff are with you
You come this far to sing your mistery
aye aye aye......
Послушать/Cкачать эту песню
Mp3 320kbps на стороннем сайте
Это интересно:Nneka Lucia Egbuna родилась 24 декабря 1980 года в городе Warri, что в Нигерии. Будущая певица училась сначала в школе стальной, а после нефтяной корпорации.Петь Nneka начала там же. Первой площадкой, где она могла оттачивать свой вокальный талант, был церковный хор. В 18-летнем возрасте Nneka переезжает в Гамбург, где поступает в университет на факультет антропологии. Несмотря на учёбу и работу, чтобы... продолжение
А как ты думаешь, о чем песня "Make Me Strong" ?
У нас недавно искали:
Дум дада 
2010-2024 © Rostext.ru Тексты песен